Original Version of Army Arrangement
Army Arrangement has extended, long-form lyrics of which the following two verses are indicative: "Two-point-eight-billion naira oil money is missing, dem set up inquiry, dem say money no lost-o, dem dabaru everybody, Supervisor Obasanjo dem say make him no talk-o, 'Money no lost,' dem shout again, inquiry come close-o..... The young Africans dem get two ears for head, dem get two eyes too, dem dey see the thing wey dey happen, dem dey hear am too, few people dey fat with big money, and the rest dey hungry. Me, Fela, I challenge Obasanjo, na wayo him dey all the time, make him carry me go any court, I go open book for am, na wayo government we dey-o, egba mi o, na weak government we dey-o, ye paripa-o, na paddy paddy government we dey, egba mi-o."
Tracklist
Army Arrangement Vocal
Army Arrangement
For all orders exceeding a value of 100USD shipping is offered for free.
Returns will be accepted for up to 10 days of Customer’s receipt or tracking number on unworn items. You, as a Customer, are obliged to inform us via email before you return the item.
Otherwise, standard shipping charges apply. Check out our delivery Terms & Conditions for more details.